Count Me Out

Lyrics
[Intro] Uh, I think I— [Verse 1] I know say you dey think say me I no fit You think say me I no reach But I see say you no notice But I stand fit Dem go talk Dem fit to yarn all they wanna say But I no send the nonsense I'm too blessed God dey my side so you can't stress me [Chorus] As I reach here e be like magic I know you don't understand it, ye I drop hit, I drop smash hit And na so e go dey I'm never stopping ye As I reach here e be like magic I know you don't understand it, ye I drop hit, I drop smash hit And na so e go dey I'm nevеr stopping ye [Verse 2] Now you see me 'pon your telеvision Everything I do na their motivation Good vibes and celebration Keep it moving with determination So ké ma lo wa o Shine bright you can see from afar, o You can't hold me back mo ma ja o Mo ma ja o, ja o, ja o [Outro] Sey you no fit count me out So you no fit count me out Just because I no dey shout Doesn't mean I don't know what I am about, ye No fit count me out Motherfucker no fit count me out, out, out 'Cause I no dey shout Doesn't mean I don't know what I am about, o na
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Joeboy