Blessings

Lyrics
[Intro] Oho-owee yeah, yeah, yeah Oh, I think I drank too much [Chorus] Omo na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find So don't worry my brother My sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings Wey we all dey find [Verse 1] BABA God abeg abeg o I don't want to carry last o Na why I dey pray and fast o Make my matter make e no go cast o (Yeah) BABA God abeg o I no want to carry last o Na why I Dey pray and fast o Make my matter make e no go cast o (Yeah, yeah, yeah) [Bridge] Because na blessings on blessings on blessings I Dey find Na blessings on blessings on blessings Wey me I Dey find [Verse 2] Answer me Make your blessings cover me I no Dey you dey see wetin I no see So make you just dey protect and Dey guide me Oluwa joor Answer me Make your blessings cover me I know say you dey see wetin I no see So make you just dey protect and dey guide me [Chorus] Because na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find So don't worry my brother My sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find [Outro] O yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo O yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo (Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- BeatsByKO
- Joeboy
- Dera The Boy