All For You

Lyrics
[Intro] Yeah yeah yeah yeah Oh, I think I drank too much [Pre-Chorus] She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me wey she want She no want-y nobody She wan, break up with her bobo 'cause of me Sey na only me wey she want She no want-y nobody [Chorus] I don't feel like I deserve your love oh baby E no Dey be like sey I deserve your love oh mama I no dey feel like I deserve your love oh baby It don't feel like I deserve your love oh mama 'Cause am all for you Make you no fear, don't you bother Elele Girl I'm all for you Make you no fear, ko se normal [Bridge] I can be that somebody Somebody If you need this somebody Baby you can call on me I can be your company eh Somebody, somebody If you need this somebody I can be your company Baby you can call on me (Yeah) [Pre-Chorus] She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me Wey she want She no want-y nobody She wan, break up with her bobo 'cause of me Sey na only me wey she want She no want-y nobody (Yeah yeah yeah yeah) [Chorus] I don't feel like I deserve your love oh baby E no dey be like sey I deserve your love oh mama I no dey feel like sey I deserve your love oh baby It don't feel like I deserve your love oh mama 'Cause am all for you Make you no fear don't you bother Elele Girl I'm all for you make you no fear ko se normal [Outro] She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody Joeboy pon deck!
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Joeboy