Killer

Album cover art for "Killer" by Jaywon & VVIP

Jaywon & VVIP - Pop

Killer

2 Plays

Duration: 4:35

View Album

Lyrics

These beat make me wanna sing (Kennis music) make me wanna sing some song Popping popping on the beat Jaywon and Vip Popping popping on the beat Jaywon and Vip Shez a killer killer killer eh chale Shez a killer killer killer eh Shez a killer killer killer eh park well Shez a killer killer killer eh The way she whine am oooo The way she do am ooo The way she whine am goooo The way she do am oooo Shez a born killer, attack her She like to play well well, why we are here Na to do am konko konko below And she like to take am slow slow slow dey go Arabaribi raba o ti di ban ban di gban gban Araba ribiraba egbami koto pami I dey like am so I dey feel am so, medicine wey you give gan No fit cure my soul Shez a killer killer killer eh chale Shez a killer killer killer eh Shez a killer killer killer eh park well Shez a killer killer killer eh The way she whine am oooo The way she do am ooo The way she whine am goooo The way she do am oooo Wanawekunmi eh Girl you dey kill me sofly, softly Wetin you dey do me so Na hin dey make feel like say I wan die eh eh, I wan die eh (Ghana) Wetin you dey do me so Na hin dey make feel like say I wan die eh eh, I wan die eh Shez a killer killer killer eh chale Shez a killer killer killer eh Shez a killer killer killer eh park well Shez a killer killer killer eh The way she whine am oooo The way she do am ooo The way she whine am goooo The way she do am oooo The way she dey do that thing make me going rarara Ahah my baby so fine like a sunshine Omo ***** I like to keep it all night When she walk when she talk she dey blow my mind I no jam shez always on my mind ***************** ********************* I wanna be with you sometime till infinity *************** ***************** Baby don't treat me like a stranger The way you dey whine it, the way you dey shake it The way you dey move it oyah oyah Shez a killer killer killer eh chale Shez a killer killer killer eh Shez a killer killer killer eh park well Shez a killer killer killer eh The way she whine am oooo The way she do am ooo The way she whine am goooo The way she do am oooo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found