Gbon Gbon

Album cover art for "Gbon Gbon" by Jaywon & Terry G

Jaywon & Terry G - Pop

Gbon Gbon

2 Plays

Duration: 4:44

View Album

Lyrics

I dey tell you, ehy, juwon lo on this one again o Kennis music Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon (4x) You go kill me orebe orebe, orebe You go kill me omo aye, omo aye Omo aye, omo aye (2x) 12 o'clock in the middle na my phone ring ring ring ring ring (who be dat) na my paddy Dem sey make we go go go clubbing It's juwonlo, emo kpe emi gon mi o go rami ri Straight to the nite shift, ebi kpe kini mo ri I see this fine shorty for one corner Sey she dey feel me ehy Omo no time, je kama lo, wa bami de ile eh Ile mi ni, omo aye, ka lo se ere se ere Se aye, se aye, se ere se ere Ka lo se aye se aye Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon (4x) You go kill me orebe orebe, orebe You go kill me omo aye, omo aye Omo aye, omo aye (2x) At first i been dey think sey the girl na Okpo okpo okpo okpo o Later i come realise sey She just dey, dey, dey show her logo Omo take it slow, cos I dey feel the echo echo Mo ni ko ma ro ra sw ko ma lo ma lo jasi koto You one of a kind dey blow my mind The way you dey wine dey tear me apart I dey tell you! I never see this kind of thing before o Wa cami lo ka lo ju nko So nko, ka lo ju ko so nko, ju nko so nko Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon (4x) You go kill me orebe orebe, orebe You go kill me omo aye, omo aye Omo aye, omo aye (2x) Jo o! mr bouncer, awon temi fo wo le, jo o! Mr deejay, oya purn the replay Free me now, free me now free me now, eh Tile tile, oya sodi sodi Oya tile, oya soji soji Tile, je kim fi owo ko nko Tile tile je kim ti nko bo nko, ehy Na me wey dey ginger your system (ginger) Na me wey dey swagger your system (swa) Oya make i wangolo wangolo wangolo wangolo Oyi wa ka lo ge ge ge ge Ka lo ge ge ge ge Oya tile je kim ba esere eh Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon (4x) You go kill me orebe orebe, orebe You go kill me omo aye, omo aye Omo aye, omo aye Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon (x4)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Jaywon
  • Terry G