Jeje

Album cover art for "Jeje" by Jahbless & Oritse Femi

Jahbless & Oritse Femi - Pop

Jeje

2 Plays

Duration: 4:25

Lyrics

Olomi o I want to tell you a story now no be story o All you have to do say it you don't have to do lawulawu All you have to do jeje you don't have to do lawulawu You get your money you dey spend am by yourself You get your baby you dey love am by yourself You get your moro you dey do by yourself You carry your olosho you dey nack am by yourself All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu All you have to do is jeje ou don't have to do lawulawu You get your money you dey spend am by yourself You get your baby you dey love am by yourself You get your moro you dey roll am by yourself You carry your olosho you dеy nack am by yourself Jeje blеss me for real a olowo laye ba ni la **** so wella why don't you patronise You know waja ibere lo ma ri Oku sibi kan abuku loma kan Ologbon dori eja mu afi omo sho won loba gbe wa lomo lo Awon eleri bu coca cola ni won won kuro loju kan I give god the glory I dey on my lane no story On gbowo mi eyin alakori All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu You get your money you dey spend am by yourself You get your baby you dey love am by yourself You get your moro you dey make am by yourself You carry your olosho you dey nack am by yourself All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu You get your money you dey spend am by yourself You get your baby you dey love am by yourself You get your moro you dey make am by yourself You carry your olosho you dey nack am by yourself Eni buru mo lomo araye kirakita o dola efi eni ta ba fi fun Emi lo lowo emi mom o bin sen jaye mo mo bose wun mi eyen o de kan aye Kilo kan e tin bag be olosho meta abi mo gbe losho me jo Sebi moti bawon dajo asiko mi ni eje kin ko owo alajo Efa agbeje mowo efi ara yin bale ke lo se jeje E so agbeje mowo efi ara buruku balle ko ya lo sempe Oun ton dun mi lokan ju lopo o bo sen se mi lokan emi lo mo o All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu You get your money you dey spend am by yourself You get your baby you dey love am by yourself You get your moro you dey make am by yourself You carry your olosho you dey nack am by yourself All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu You get your money you dey spend am by yourself You get your baby you dey love am by yourself You get your moro you dey make am by yourself You carry your olosho you dey nack am by yourself Jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje Ibere lo ma ri jeje jeje jeje jeje jeje Sho ro omo to ba se ******** don don ni ko lasiko to ma fi jaiye Jaiye jaiye jaiye ori e ma woju uche Eba sabada musical caliba number one **** All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu All you have to do is jeje you don't have to do lawulawu You get your money you dey spend am by yourself You get your baby you dey love am by yourself You get your moro you dey make am by yourself You carry your olosho you dey nack am by yourself Abami eda

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Oritse Femi
  • Jahbless