I Am Me (Reggae Fix)

Lyrics
Na before before we go dey look up to you before we fit chop Now depend on me now I depend on me Emi gangan lemi won o ni fi elomi se mi semi semi semi I depend on me now I depend on me am meeeeee am meeeeee From grass to grace I reach the place me wey be sey atapata dide No champaigne I no complain you no fit puff if you no dey the place but today I dey spray Mon sere mot un pe elere mo pagun ojo tip e but today an sope One jeans one snickers one shirt one shoe one food one bake one drink Now many times plenty multiply and right now too many too much Na before before we go dey look up to you before we see fit chop Now I depend on me now I depend on me Emi gangan lemi won o ni felomi se mi semi semi semi I depend on me I depend on me am meeeeeee am meeeeeeeee Me myself and I I fit run the race so many distraction but me concentrate One drink one jean no substitute me remember back in the days dey give me attitude Right now we are the king of the city one microphone we have to match up the rhythm Right now we are the king of the city one microphone we have to match up the rhythm Peren bi iso ba bale a pora bo se baba won lo gbe ino kale ma fo da Wipe ko fara buruku bale atoja iran baba won to koko ala mo na ja ****************************************************** Jah bless lambogini we run the team tapatapa Na before before we go dey look up to you before we fit chop o Now I depend on me I depend on me Emi gangan lemi won o ni felomi se mi semi semi semi I depend on me I depend on me am meeeeeee am meeeeeeeee
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Jahbless