36 Dd

Lyrics
Jaga bless Me I like it girl me I like it and you gat it girl where you gat it Girl where are you from cos this your yarnsh fit make a man come You from jobuck or akwa ibom cos me no understand make me understand Nibo lo ti ri 36 double d moni nibo lo ti ri 36 double d You from ghana akuwaba you from lagos so wapa You from Jamaica kataguwan omo make me understand me won understand See if you speak English or you dey speak French ogini sey you be igbo girl Nibo lo tiwa sey you bi Yoruba Australian or ashian The kaka wey you carry nibo lo tiri 36 double d mo ni nibo lo tiri 36 double d Wod up girl you American are you from London girl Italy carbonita Are you a Spanish girl cos the way you dey whyne fpr this club And your cat walk make mе wanna speak dosh Chinese ********************************* Thе kaka wey you carry nibo lo tiri 36 double d moni nibo lo tiri 36 double d Where you from where you from you from ghaniana or Jamaica You from Nigeria or Liberia you from utopo or isoko abi ijebu lo ti wa Cos this your yarnsh fit make a man come You from joburg or akwa ibom cos me no understand make me understand Nibo lo tiri 36 double d moni nibo lo tiri 36 double d
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Jahbless