W D O

Lyrics
It′s Iyanya Woah woah woah woah woah yeah I no dey like to talk I hol' my side on God All the beef wey dem bring come my side, I turn am to ponmo If you talking money, I dey inside of course As we dey elevate o, we dey celebrate o Oh mama la tan I say shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me Omo we dey outside I dey here with my girl and dey like to dey gum body Omo we dey outside Dey hеre with my guys and dey like to dеy spend money Omo we dey outside Say me I dey thank baba God for the things He dey do for me Omo we dey outside See this life I cannot lie I cannot lie for you my bredda Even if I no better I fit help you raise your shoulder 'Cause wahala ti plenty You don′t need to stress me Put a palmist on steady E go rough dem to see There's no idea I tell am man get no idea Life be like sugarcane for my Beamer For the day ones dem know better Dem know better So I recalibrate my strategy Before dem talk say na packaging Up in the kitchen we cooking CEO with the money that we making So I recalibrate my strategy Before dem talk say na packaging Up in the kitchen we cooking CEO with the money that we making I say shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me Omo we dey outside I dey here with my girls and dey like to dey gum body Omo we dey outside I dey here with my guys and dey like to dey spend money Omo we dey outside Say me I dey thank baba God for the things He dey do for me Omo we dey outside Old things are passed away Everything brand new Ise lo ba de o Ise lo ba de o (ise lo ba de o) Old things are passed away (passed away) Everything brand new (everything brand new) Ise lo ba de o (ise lo ba de) Ise lo ba de (ise lo ba de) I give shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me My God I dey here with my guys and dey like to dey spend money As we dey elevate o, we dey celebrate O mama la tan
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...