UP TO SOMETHING

Lyrics
[Intro: Iyanya] It's Iyanya Did you wanna run again? [Verse 1: Don Jazzy] Up to something, no be small thing Check my melody, stop the dulling Talk to my baby, wait, I'm coming Me and Iyanya, we up to something Artistes don boku, richy-richy naa-ni Bigger than Mavin? Don't be funny Dem dey feel me from Okokomaiko Down to Asia, Colombia calling If na for money, get am plenty Ask me for money, whenever you see me Another reason, when dem go dey feel me And dem go dey twale when I show for TV [Chorus: Don Jazzy & Iyanya] Oh oh oh Who do this thing wey dey make dem say-ay? Oh oh oh Who give dem wetin wey dey make dem say-ay? You know we got the master-plan, to make the money pile up Look what you made me do You notice say we never die, we multiply Look what you made me do Up to something, no be small thing The bank is calling, more money piling This na sure thing, we are balling So exciting, nwanne ighotago (Mavin) [Verse 2: Iyanya] Some people just dey make mouth, but their money na audio We no dey see am at all o We're getting moolah, but we can't shout Na why your baby dey call o No Messi, we still dey balling We no dey force, 'cause still, we run it We call shot, keep it on a hundred And go tell your bank to come borrow money And tell your girls, it's time to come jolly Ye ye Don't show up, if you ain't got money Paid my bills, so when you're paying, cash only Out of the road, so we stepping out the jet Everybody feeling good, giving glory to the Most High The money long, so we burn, till the sun down Na celebration, we dey 'pon it all night Some people dey just dey hate, dem wan turn off we light But you know for Mavin no shaking oh [Chorus: Don Jazzy & Iyanya] Oh oh oh Who do this thing wey dey make dem say-ay? Oh oh oh Who give dem wetin wey dey make dem say-ay? You know we got the master-plan, to make the money pile up Look what you made me do You notice say we never die, we multiply Look what you made me do Up to something, no be small thing The bank is calling, more money piling This na sure thing, we are balling So exciting, nwanne ighotago (Mavin) [Verse 3: Dr SID & Iyanya] No time for no dulling on the way up Plenty dutty fit to cause you plenty hold-up As you can see, Don Jazzy got me turnt up And nothing can stop me, I'm all the way up To, to Tooban, I be running every city All the fine girls, steady-ringing at we celly Hot-stuff, now we gbono feli feli And when you hear the bass, feel the rumble, na your belly It's been a long time coming (no be mai-mai) When you hear the music, keep it trending (no be mai-mai) Money stacked up to the ceiling (no be mai-mai) You making noise, all we do, window-spending (no be mai-mai) (Eh eh) The people sweating, they feel the heating We in the kitchen, there's something cooking No baking-soda, the game is over We sitting on top, iwanne ighotago [Chorus: Don Jazzy & Iyanya] Oh oh oh Who do this thing wey dey make dem say-ay? Oh oh oh Who give dem wetin wey dey make dem say-ay? You know we got the master-plan, to make the money pile up Look what you made me do You notice say we never die, we multiply Look what you made me do Up to something, no be small thing The bank is calling, more money piling This na sure thing, we are balling So exciting, nwanne igho tago
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Don Jazzy
- Dr SID
- Iyanya