Love and Trust

Album cover art for "Love and Trust" by Iyanya & Joeboy

Iyanya & Joeboy - R&B

Love and Trust

0 Plays

Duration: 2:45

View Album

Lyrics

Mad ohh Original I let bygones be bygones 'Cause I no wan use my gun I thought you were the right one Oh well I guess I was wrong You dey always give me stories But na you wey I dey high like kpoli And everybody told me I go dey form agidi eh Strong head e no good oh Na only ke dey feel my pain right now I thought you were here to stay Had it been I know Strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay (stay) Na love I love Na trust I trust (Na lovе I love, na trust I trust, na love I love) Na lovе I love Na trust I trust oh Na love I love oh Na trust I trust oh Na love I love Na trust I trust But e land me for canal Do my head like say photo Na from clap wey dance dey start Na love I love Na trust I trust But e land me for canal Do my head like say photo Na from clap wey dance dey start Wetin I no do for you Cut off all my girls for you Got me feeling like fool, I'm confused, is this you? Wetin I go do for you Sha bi di bi di du Sha da da da da da da da Oh da da da Strong head e no good oh Na only ke dey feel my pain right now I thought you were here to stay Had it been I know Strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay (stay) Na love I love Na trust I trust (Na love I love, na trust I trust, na love I love) Na love I love Na trust I trust oh Na love I love oh Na trust I trust oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Iyanya
  • Joeboy