Ekaette

Iyanya & Tekno - Pop, Cameroonian Pidgin
Ekaette
0 Plays
Lyrics
[Intro: Tekno & Iyanya] Ekaette love to dance Baga hmm Mmmm zaga Baga hmmm Ekaette love to dance She a baga Gospel on the beats and Tekno It's Iyanya [Verse 1: Tekno & Iyanya] I follow her to Calabar Down to Ogoja Say she score like kaka Dribble like Okocha All the girls dem me yobo She Lionel Messi Bad girl, she dey dribble No dey show no mercy Ekaette love to dance Hmmm, dance dance dance dance She say make I give am chance She want to, want to Follow me wait o, wait o [Verse 2: Iyanya & Tekno] Lord have mercy Girl wey dey dribble pass Messi She know what to do absolutely She kills me, with her beauty Me like the way she no waste time (waste time) The way she pass me the waistline (waistline) 'Cause she know say me on time (on time) Online, she consign Give it to me oya Oh my God oya One touch oya Ekaette love to dance Put a badman, a chance The other men, dem wan chance, wan chance Ekaette love to dance Like a this, like a that (dance) She say make I give am chance Call me Scooby Doo And I dey move it [Verse 3: Tekno & Iyanya] Call me a militant Call me a soldier As you see me, me no bother Tekno, Gospel and Iyanya E don dey sweet moving further Just to go down low low low Low low low low low low Ekaette love to dance Etighi Ekaette love to dance, do the Azonto Ekaette love to dance Alanta (Alanta) The dance she don't know oh But she like am Ekaette love Iyanya, Kukere, kukere, kukere She love D'banj, Oliver Twist Ekaette love P-Square, you must to chop my money She like Davido, 'Ma dami duro She like Wizkid, Ah na na na na, holla at your boy Even Naeto C, Omo I bad o W4, Like father like son Mr Rayce, baby go baby baby go 2Baba, Ihe neme ebelebe nya ro Tillaman, Ade abe ni koma roll It's Iyanya [Outro: Iyanya] Girl I promise if you test me You will love me It's Iyanya Triple MG pon this
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Iyanya
- Tekno