Mama Africa

Lyrics
[Intro] Oh oh oh oh N-tyze It's Humblesmith and Davido again o Ahh! Mama Africa Eh eh [Humblesmith] See me see temptation Wetin you carry omo na business "Business" Ah! The way you roll it up and down, nawa Obioma you need to sell you market eh [Pre-Hook/Chorus] Shake your body when you see Ogaranya All my ladies o, a wum Ogaranya Umunnam le tum afam maka, a wum Ogaranya Nwata kwocha ka o soro Ogaranya [Hook/Chorus] Follow me o "Ah eh ah" Yoyoyo "Ah eh ah" I no go bobo you "Ah eh ah" Mama Africa "Ah eh ah" [Verse 1 – Humblesmith] Hello, turn up Rozay dey pop My love, honey pot I have come for us See money, dey chop, rejoice Because na God ooh Na you dey give me joy yo "e yo" Baby you get talent "Get talent o" The way you roll it up and down, na wa Obioma go sеll market o [Pre-Hook/Chorus – Humblesmith] Shake your body when you see Ogaranya All my ladiеs o, a wum a Ogaranya Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya Nwata kwocha ka, a o soro Ogaranya [Hook/Chorus – Humblesmith] Follow me o "Ah eh ah" Yoyoyo "Ah eh ah" I no go bobo you "Ah eh ah" Mama Africa "Ah eh ah" [Verse 2 – Davido] Omo mi wey "Ehen" Omo mi wey no "Ehen" Omo mi wey no get wahala e eh e Your body eh, your body o Your body dey cause a big wahala big ye "oyoyo" My baby go go dancer "gogogo" And I go handle all your things financially oh oh oh Sophistically o Ye Na you dey give me joy oh "eh" Baby you get talent oh "eh" The way you move it up and down "Nawa" Obioma go sell market, yo Eh [Pre-Hook/Chorus – Humblesmith] Shake your body when you see Ogaranya All my ladies o, a wum Ogaranya Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya Nwata kwocha ka, o soro Ogaranya [Hook/Chorus – Humblesmith] Follow me o "Ah eh ah" Yoyoyo "Ah eh ah" I no go bobo you "Ah eh ah" Mama Africa "Ah eh ah" Mixing Xenophoster
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Humblesmith
- Davido