Jehovah

Album cover art for "Jehovah" by Humblesmith & Phyno

Humblesmith & Phyno - Pop

Jehovah

4 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] N-tyze Ehegem Shantamaya o [Verse 1 – Humblesmith] I want to tell you story (Okwu) My testimony (Mama) This life e no easy brother But I give God the glory I bin dey hawk for street o No money, to pay school fees o Them no wan give me chance o, to showcase my talent o So I enter Lagos (Lagos) I sleep for under bridge o Na so I enter one chance, but all na experience o Now my story don change I'm now the most talked about o If no be God o, I for don give up o [Chorus – Humblesmith] Asi na obugi Jesus Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme If not because of Jehovah Gini kam ge eme o, na eluwa nka, gini kam ge eme Ekwensu ihe na eme gi o Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi o, ihe na eme gi Onye iro ihe na eme gi lele Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi [Verse 2 – Phyno] Yaah All the days of my life Nwannem sorom kele Jehovah Cos I have seen the light (Oku) Anything wey them plan o, I must to jump and pass o Olisa dey my side chai (Otua) I no know anybody, but you make me somebody If to say you no dey my side for life, dem for don suffer me (Seh) See as you lift me high o, see nwa guy e koba o Udem na edezi o (ele) Okwa Chukwu na eme o (eh) [Chorus – Humblesmith] Asi na obugi Jesus Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme If not because of Jehovah Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme Ekwensu ihe na eme gi o Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi Onye iro ihe na eme gi lele Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi [Verse 3 – Humblesmith] Brother do not give up o (Okwu) No give failure chance Sister you have to work oh Cos hunger is dangerous oh Shey person go pay house rent Person go marry wife o Person go born pikin o Person dey face Challenge o Sometimes na bad market (Market) Sometimes na good market But you no go kill yourself Cos all na experience o One day your story go change oh You go celebrate o Go to church o and thank the Lord o [Chorus – Humblesmith] Asi na obugi Jesus Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme If not because of Jehovah Gini kam ge eme o, na eluwa nka, gini kam ge eme Ekwensu ihe na eme gi o Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi Onye iro ihe na eme gi lele Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi Mixing Zeeno Foster

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Humblesmith
  • Phyno