Pray For You

Lynxxx & Tekno - Pop
Pray For You
0 Plays
Lyrics
Eh eh, ah I go by the name of lynxxx Tekno eh eh Tekno and lynxxx itunu, ah Hey, it is lynxxx tutu nu Tekno and lynxxx itunu I dey tell you I pray for you….amen You pray for me….amen You no like me….amen I go still pray for you….amen Girl baby….amen This ma baby….amen And if i no like you….amen I go take your baby….amen We don come with the big bang This kind jam wey dey bring cash for the yard Dem blowing ma phone say make i use enter like sim card Dey go crazy like rita eh So tey i escape like richard, ah With the way dem dey hustle Ma guy you go think say dem hustle for green card I pray for you….amen You pray for me….amen You no like me….amen I go still pray for you….amen I pray for you oh….amen And you pray for me….amen Eh pray for me….amen Pray for me, now….amen Tekno and lynxxx itunu Nwa nnem hapu that thing it's hit itunu Scatter the club and the street All the people tell the dj put on repeat Itunu, oya dance and craze itunu eh eh Look up to god and pray itunu Enter the place itunu If you no pay you go wash plate itunu No dey vex, no dey bone say money No dey hey, garri no dey But you get your life today Your favourite boy tekno on the beat They call me tekno stepping at the show When i mash it up, fill am mi cup let me drink it oh Oya bad man range, dj pump it o Girl your pants too tight And did you put it on like you come to the club Come whine am for don john Monica whine am for the don Let me see you roll it up and move for the don I pray for you….amen You pray for me….amen You no like me….amen I go still pray for you….amen Girl baby….amen This ma baby….amen And if i no like you….amen I go take your baby….amen Baba god too sure for me Every show dem dey do, dem dey call for me See ma blessing too plenty dem dey store for me We dey rain everywhere dem dey bow for me Sha lynxxx itunu bring in the flow See the girl them loosing their mind on the dance floor Tekno what more can i ask for Blessing people with music like pastor Lynxxx itunu bring in the flow See the girl them loosing their mind on the dance floor Tekno what more can i ask for Blessing people with music like pastor I pray for you….amen You pray for me….amen You no like me….amen I go still pray for you….amen Girl baby….amen This ma baby….amen And if i no like you….amen I go take your baby….amen I dey tell you I pray for you….amen You pray for me….amen You no like me….amen I go still pray for you….amen I pray for you oh….amen And you pray for me….amen Eh pray for me….amen Pray for me, now….amen
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Lynxxx
- Tekno