Time Difference

Falz & Sess - Rap
Time Difference
0 Plays
Lyrics
[Verse 1] I dey for lag but my shorty dey for yankee Only the time she's on holuday we can see How many babes want a celebrity like me Got me thinking that I should change to blambi But even sef gan Wetin be garanti Say she no follow oyimbo or maybe shiney I don't know mehn Now we're fighting It's driving me crazy like a Lagos tayzi [Chorus] She faceTime me At time we're skyping And then phone sex when am tired of typing But even then cyber love lowaje How I wish I can teleport over there She faceTime me At time we're skyping And then phone sex when am tired of typing But even then cyber love lowaje How I wish I can teleport over there [Verse 2] You say you dey for class baa Will you call me back sha Tartee minutes hafta I still need to ask ha Awa ladies yakpa Towa ***** **** hyperventilate mini hasma But flashback ele itashegon passmark Ele itagon **** bastard Hope you got the message and the money that I transfered Thats a sign out This' the lastcard This' Time Difference This' Time Difference Baby I love you but this Time Difference Na the Time Difference Baby I love you but this Time Difference
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Falz
- Sess