Parampe

Lyrics
[Intro] ...want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her [Verse 1] Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere Asa penpele, asa penpele Shebi na person wey don give up, wey don fuck up ele Asa penpele, asa penpele I give you proper condition no dey formu (No dey form) And if dem want to confuse me I give dem puzzle (Give dem puzzle) As I be master for game no be muscle (No be muscle oh ehh) E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow [Chorus] Parampe oh (Pampa re rah) Dem dey blow me parampe oh (Pampa re rah) Parampe oh (Pampa re rah rah rah rah pampa re rah) Dem dey blow me parampe oh Parampe oh (Pampa re rah) She dey blow me parampe oh (Pampa re rah) Parampe oh (Pampa re rah rah rah rah Pampa re rah) Dem dey blow me parampe oh Parampe [Verse 2] Monkey never dull whenever e don see banana to chop, xhop Kilon wa n so? Isokuso no dey bring result No try me omo you go test and test you no fit reach my side (You no go fit reach my side) Kilon wa n so? Kilo tun so?, no dey waste my time [Pre-Chorus] I give you proper condition no dey formu (No dey form) And if dem want to confuse me I give dem puzzle (Give dem puzzle) As I be master for game no be muscle (No be muscle oh, ayy) E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow [Chorus] Parampe oh (Pampa re rah) Dem dey blow me parampe oh (Pampa re rah) Parampe oh (Pampa re rah rah rah rah Pampa re rah) Dem dey blow me parampe oh Parampe oh (Pampa re rah) She dey blow me parampe oh (Pampa re rah) Parampe oh (Pampa re rah rah rah rah Pampa re rah) Dem dey blow me parampe oh Parampe [Outro] ...want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her What she really want from a nigga i'ma told her Pararera rararera Pararerararapaa
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- BlaiseBeatz