Anything Goes

Album cover art for "Anything Goes" by Falz & ODUMODUBLVCK

Falz & ODUMODUBLVCK - Rap, Nigerian Pidgin

Anything Goes

1 Plays

Duration: 2:16

Lyrics

Dem don Dey kill us Dem think dem don defeat us all Dem want to cheat us all We no be idiot o We no go give up We don dey sit up o Men don dey figure Dem no go fit defeat us o Dem don Dey kill us Dem think dem don defeat us o Dem want to cheat us all We no be idiot o We no go give up We don dey sit up o Men don dey figure Dem no go fit defeat us o Coz dem are worriеd o Something so scary dey come Lеkwa lorry load E don dey close Begin dey run You go surely ghost If money ghost under your watch And no second chance You no see say here no be church Ya Anything goes in Lagos No go dey dull Anything goes in Lagos You know the law Anything goes in Lagos Wetin dey sup I tell em welcome to Lagos In a different generation, yeah Revolution dey show for television, ah No commander go fit to dead the mission, ya No machine gun omo no ammunition, uhn You shoot us, we return Dem don Dey kill us Dem think dem don defeat us all Dem want to cheat us all We no be idiot o We no go give up We don dey sit up o Men don dey figure Dem no go fit defeat us o How many principalities will I truncate Before dem go free me okay okay Go and go face to face with my mummy Na Daddy G.O. prodigy so te so te Prayer warrior Redemption Camp dey occur within my parlour Play date na fellowship Na who Dey move the biscuit na Cabin sometime it was Okin Odumodu abi I no dey gree My turn to feast now who dey breathe No come in peace El Zackazacky Fuck up your target while I'm in my Ed Hardy Na who want kill us for Lagos Na woman put you for this pot Falana listen he no Judge But he pikin cut from different cloth The court want wicked us Na twitter all of them assemble all na silly talk Cancel who? The one who blew the door Na Modu run am, na him create Armageddon Dem don Dey kill us Dem think dem don defeat us o Dem want to cheat us all We no be idiot o We no go give up We don dey sit up o Men don dey figure Dem no go fit defeat us o Anything goes in Lagos No go dey dull Anything goes in Lagos Wetin dey sup

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Falz
  • ODUMODUBLVCK
  • Chillz (Producer)