Alright

Album cover art for "Alright" by Falz & Burna Boy

Falz & Burna Boy - Rap

Alright

0 Plays

Lyrics

[Intro - Burna Boy] Good God have mercy(god) God have his mercy [Verse 1 - Burna Boy] I got something on my mind But you cannot tell nobody We should get away tonight Baby girl, just you and I Ride around through the night I just be feeling like Clyde, baby, you my Bonnie Decline when they phone your line Me no like no problem for my life, you nah mean? But I run different tonight And you know say I don't wanna hurt nobody Don't wanna tell a lie Holding onto your body [Chorus - Burna Boy] Oh, wetin concern me lowa lara e Tell your people dem make dem no para Make you tell your mummy and your father You wil be alright You will be alright Run away my baby, ba mi sa lo Anywhere you wanna go my baby, ka lo You'll be alright, you'll be alright Baby catch the feeling, catch the vibe You'll be alright, you'll be alright [Verse 2 - Falz] You go tell your mummy story You go tell your daddy sorry We go need to run away Me I don dey plan the journey We fit to start for Ghana But make we start Naija Before my people start to holla Me I no fit stand the drama Just pack your load And wait for me in the backyard Awon araye ni pe dan dan ni, Yoruba But I don't wanna hear that rubbish Don't wanna hurt nobody Don't wanna live a lie [Bridge - Falz] Oro ife yi lo ka mi lara o Tell your people dem make dem no para no Make you tell your mummy and your father You'll be alright You'll be alright Run away my baby, tete ja lo Joko si nu moto, je ka sa lo You'll be alright, you'll be alright Come catch the feeling, catch the vibe You'll be alright, you'll be alright [Verse 3 - Falz] Uncle Gate, bowa lasiri Where we going ma bi mi Just lock the door of the boys quarter And leave the key for Rashidi Emi ko lo ma jiri But I'll pick you up for like tiri You go meet me for that canteen to wa leyin'le mama Chichi Sare sare, wa bami Ko de make sure say nobody come to see Hope your daddy don't kill me, but I know your mummy go call police But you are the one that told me, that am your one and only It's that perfect love story [Chorus - Burna Boy,Falz] Oh, wetin concern me lowa lara e Tell your people dem make dem no para Make you tell your mummy and your father You wil be alright You will be alright Run away my baby, tete ja lo Joko si nu moto, je ka sa lo Come catch the feeling, catch the vibe You'll be alright, you'll be alright Run away my baby, ba mi sa lo Anywhere you wanna go my baby, ka lo Baby catch the feeling, catch the vibe [Outro - Falz] Oro ife yi lo ka mi lara o

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Falz
  • Burna Boy