Biggie Man

Lyrics
Abeg Paper boy Waff town representer Who nor get today Fit get tomorrow Girl nor use me play Oh ye Cos nobody nobody Nobody fit spoil God's plan Nobody nobody fit stop your shine Nobody nobody Nobody fit stop your shine Paper boy you be biggie man o eh Anonymous you be biggy man o eh Paper boy you be biggie man o eh Anonymous you be biggy man o eh So my broda yemekunami yemekunami o My broda yemekunami yemekunami o Oh my broda yemekunami yemekunami o My broda yemekunami yemekunami o Help me tell the street food don ready Flows mad pass kolo wey sidan dirty dey eat nonesense Rappers dey spit nonesense I nor be sars when i come dem dey jump fence Orobo say she go quench me her head dey shake Round i never cum her legs don dey shake Gun fit turn your hardest rapper to drake I nor dey fight for twitter come my compound come rake If you spoil i spoil God punish devil Emirates Empire another level Men full area dey halla Erigga clear way Kalashi i swear dem shoot pass L.A If you know me b i nor get bar boy Talent dey but no moneg to push am far boy But when you always pray up blessings go come down See me now high star boy Paper boy you be biggie man o eh Anonymous you be biggy man o eh Paper boy you be biggie man o eh Anonymous you be biggy man o eh So my broda yemekunami yemekunami o My broda yemekunami yemekunami o Oh my broda yemekunami yemekunami o My broda yemekunami yemekunami o Na me dey run the street now forget keke Spitting fire you try am na ibeke Nor be say you hate me na just bad belle Say i dey spray money like boys from sapele With swag wey dem nor dey sell for OLX Money fast if na lie make we go express Anonymous say Erigga na your time be this Forget jollof spices Erigga na your thyme time be this And me ready talk anyhow like Donald Trump Drop songs wey go last till God blow e Trump How many nights winsh dey sleep wey e wan buy bed Dem dey Warri i dey Lekki but dem wan barb my hair Who nor go nor know except wetin dem tell am Erigga dem blow go winsh nor fit smell am Motor wey God fix devil nor fit spoil am So bring your mind down very soon you go hear am So make i dey celebrate I go dey celebrate As dem deh hate i dey celebrate I go dey celebrate Anything dem plan na for their head o Na for their head oh Anything dem plan na for their head o Na for their head oh Paper boy you be biggie man o eh Anonymous you be biggy man o eh Paper boy you be biggie man o eh Anonymous you be biggy man o eh So my broda yemekunami yemekunami o My broda yemekunami yemekunami o Oh my broda yemekunami yemekunami o My broda yemekunami yemekunami o biggie man
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...