Asake - Why Love (Ehizdans Verse)

Lyrics
(Asake) [Chorus] My types (Sabi girl) Perfect size (You're the one) Rora ma whine (Se'badi lo) Why love? Why love? Why love? (Ehizdans) Shey na me wey gree for you? Now you turn me to mumu All the things I do for you Still you wan dey move like ghost, eyy I give you my time, give you my soul Give you my mind, carry my load Why you wan run, why you wan go? Na so dem dey play with love, I know Omo, me I don tire for Feelings wey dey burn like fire Oh baby, no yawa If e be game, no drama Say, gimme one time, one time Body soft like fine wine You dey burst my Medulla (Asake & Ehizdans) chorus: But why love? Why love? Why love? [Outro] Abia, Umuahia Okay, dey play
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)
Loading comments...
Credits
- Writers
- Asake
- Ehioma Daniels
- Ehizdans