Lonely At The Top

Lyrics
[Intro] Ooh Obah [Verse 1] It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely) Money on my mind (Money, money, money) Don't care what they yarning about me in particular Ko kan mi, kan mi, kan mi Out here on the road chasing my dream because I know No one can chase it for me [Pre-Chorus] Ọ́lọlọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Idi ş'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ) This life na one, I no get another one I go takе am do wetin I love [Chorus] Wetin you lovе o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger [Verse 2] Just carry on, baby no time (No time) Bad boy dey me I dey fine And at the same time, me I dey high (High) Mo duro tan, mo stand out Calm down , you go dey fine Like fine wine, no decline Sing about it, extraordinary things Show me love, I go show you more O pọ lọ pọ, pọ Wo bo á¹£e n á¹£e, wo bo á¹£e n á¹£e Ọmọ e don tey, ję 'a ṣ'ere kére Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f'aye Ye, ye [Pre-Chorus] Ọ́lọlọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Idi ş'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ) This life na one, I no get another one I go take am do wetin I love [Chorus] Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Asake
- Olamide