On The Floor

Lyrics
Let me see you roll am here girl you Getting naughty on the floor on the floor Let me see you roll am here getting Naughty judi on the floor judi on the floor The time e don come wey we go dance Wey we go rock wey we go shake body Make you no go dey pose make you no Stand dey look at all at all whether you Be bobo whether you be baby whether You be butty whether you bе pako feel The vibration see the stting o join the Gyration stop thе fronting o okay now Oya now let go Let me see you roll am here girl you Getting naughty on the floor on the floor Let me see you roll am here getting Naughty judi on the floor judi on the floor If you know sey you don dey make you no Do shakara make you no go dey tranga make You move your body like sey you no send Omo yapa yasky gbesky omo whisky yasky Too gbasky make you grab any fine baby Make you show am sey you sabi orobo or Lepa komo o run dada ko run dada ko run Dada ko run dada pakurumo ko run dada Ko run dada ko run dada Let me see you roll am here girl you Getting naughty on the floor on the floor Let me see you roll am here getting Naughty judi on the floor judi on the floor Who is in the zanga who is in the zanga Yapa yasky wiskolowiska wiskolo Wiskolowiska wis I say who is in the zanga Durella who is in the zanga yapa yasky Wiskolowiska wiskolo wiskolowiska wiskolo Oya whyne am twist am shake am like Sey you want to collect trophy Oya whyne am twist am shake am like Sey you want to collect trophy Oya whyne am twist am shake am like Sey you want to collect trophy Oya whyne am twist am shake am Like sey you want to collect trophy Let me see you roll am here girl you Getting naughty on the floor on the floor Let me see you roll am here getting Naughty judi on the floor judi on the floor Tt records baby you know na its durella Durella durella whisky yasky too gbasky Omo yapa yasky one time for your mind Egbe egbe lets go nice one again nice one Again lets go hi
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Dokta Frabz