Gbetiti

Album cover art for "Gbetiti" by Dammy Krane & Shatta Wale & Davido

Dammy Krane & Shatta Wale & Davido - Pop

Gbetiti

2 Plays

View Album

Lyrics

Another classic one Dammy krane, Shatta wale Yoiyo, Uuu-ukwu Dammy krane for the girls them O.B.O Leggo! Obodobo, Ebelebe Link us, Oya give them Banger, O shi mi l'hanger Gbetiti! Oya link up Gbetiti-i-i-i eeh! Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope Gbetiti-i-i-i All the way wey I go, all the girls Them-a link up Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i All the way wey I go all the girls Thema link up Oya link shatter Me Dammy Krane Taah, everyday is a holiday Another Party tonight, Hennessey & Champagne We go dey spray like fire service Na Na Na Na, A ya ya ya Nath girl we have in-a Ghana So Bend down low, make we do my Show We gbetiti, you dunno Ride me boat, kumonogo Kumonogo thema sharp photo Baby girl wambi, wambi See all of them-a wine-a Bombay Bombay... bombay dem na sing bad Man don tay Shatta wale, Dammy krane Again Gbetiti-i-i-i eeh! Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope Gbetiti-i-i-i All the way wey I go, all the girls Them-a link up Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i All the way wey I go all the girls Thema link up Eh, make your bom bom shake eeh Make your bombom shaaake eeh Shake-aah eeheeeh No, make your bom bom break, eeh Eeh For your bom bom sake, eeh, eeheeh Eh! Girl... I go drive Bentley Eh! You go drive Benz Uhhn... I go rock movie Baby girl I go buy you Gucci eheh We go fly jet ahn We go gbetiti ahn So can gbetiti eh... Omo gbetiti-i-i-i eeeh Obodobo, Ebelebe, Link us! Oya give them Banger, o shi mi l'hanger Gbetiti! Oya link Up Gbetiti-i-i-i eeeh! Gbetiti-i-i-i eh, Je kan mope Gbetiti-i-i-i All the way wey I go, all the girls Them-a link up Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i All the way wey I go all the girls Thema link u Tinuke, Folake, Vanessa, Nadia oh Nadia... mo fe izzue. Call me on my Phone make we link up Masterkazzy-yyy-yy-yy now Gbetiti, Otutu, Ogbonna, Olata, Oh my God

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Mixmasta Garzy