Asiwaju

Lyrics
[Intro] Food for thought Omo na food for thought make you no lost am Food for thought Make you dey shit for church make you no chop am o Louis Vuitton, je ka ma Louis Vuitton see as I lock am Omo na turn by turn Omo me I no be by force [Chorus] Operation sweep anybody out ah Operation clear everybody doubt ah For the girls dem Operation clear all the dirty out ah For the government clear all the money out ah See, that's why they call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh [Verse 1] Owo omode o to pepe, tagba o wo keregbe Agba gbon omode gbon oun la fi da ile ko I bless to my people to be loyal, faithful and honest To defend our unity and uphold it high with all my strength [Pre-Chorus] Check am for the north we dey Check am for the east side we dey Check am for the south side we dey Check am all around my guy sef we dey [Chorus] Operation sweep anybody out ah Operation clear everybody doubt ah For the girls dem Operation clear all the dirty out ah For the government clear all the money out ah See, that's why they call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh [Verse 2] Oya lick soup make I lick soup Tell me things that you've done that I didn't do Where ya been to, where ya come from Lasgidi, OGB na my lungu Apekotoje koni je ibaje That's why we still moving ahead Men are born and kings are made If you check am all of us we are born to be great [Pre-Chorus] Check am for the north we dey Check am for the east side we dey Check am for the south side we dey If you check am all around my guy sef we dey [Chorus] Operation sweep anybody out ah Operation clear everybody doubt ah For the girls dem Operation clear all the dirty out ah For the government clear all the money out ah See, that's why they call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh [Bridge] Food for thought Omo na food for thought make you no lost am Food for thought Make you dey shit for church make you no chop am o Louis Vuitton, je ka ma Louis Vuitton see as I lock am Omo na turn by turn Omo me I no be by force [Chorus] Operation sweep anybody out ah Operation clear everybody doubt ah For the girls dem Operation clear all the dirty out ah For the government clear all the money out ah See, that's why they call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh It's Leriq, call the paramedic
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Dammy Krane