Industreets (Intro)

Album cover art for "Industreets (Intro)" by Dammy Krane & John Black

Dammy Krane & John Black - Pop

Industreets (Intro)

2 Plays

View Album

Lyrics

Okay The difference between me And every other person wey dey for street Una still dey give me the opportunity to show ontop TV Listen Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro Baba God sure pass them Peeps wanna see you frown all of them Peeps wanna see you cry When dey say make you shake, make you shake Make you move, make you move Makе you jump up all around Baba God sure pass them All of them peeps wanna see you frown All of thеm peeps wanna see you cry When dey say make you shake, make you shake Make you move, make you move Make you jump up all around They wonder why I'm blessed o Gone are the days I dey waka dem dey hiss o For agege wey we dey so I dey hustle, I dey pray, I dey laugh for the ghetto People suffer 'cause of the lack of street knowledge and wisdom They wonder why I blew up 'Cause the place wey I grew up I'm from ikeja Lere, igando, I no go be the person wey go carry last Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu Igboro It's in me, it's in you Everybody in the street

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found