Yours Truly

D’Banj & Phyno - Pop
Yours Truly
2 Plays
Duration: 2:04
Lyrics
[Verse 1: D'Banj] I be the wickedest I do it different, can't touch my element (Gba) Mind of a militant, can't let you insult my intelligence You go need Aboniki when I show my ability Now till infinity Na wetin give you audacity I go let them know [Chorus: D'Banj] Yours truly Now everytime when I show up it's a movie (It's a movie) I owe myself if e pain them ni, ó su mí (O su mí) Mouth no fit talk wetin my eye don see My eye don see When we start na togolo Back then them dey jogodo Danfo driver polongo So I give dem the koko, why me? [Verse 2: Phyno & D'Banj] Ask about me nogodo (Nogodo) Na me dey give them jogolo (Jogolo) I go dey spend am modolo (Modolo) I no go ever slogodo Ma na chi reason nwoke na n do (Huh) Too hot to handle, move on my tempo Make I drink my Hennessy, dọwa iko I go face my enemy anywhere them gather (Gather) They no fit stop my matter (Matter) Way higher on top my ladder (Ladder) Make all my days dey longer (Longer), eh [Chorus: D'Banj] Yours truly Now everytime when I show up it's a movie I owe myself if e pain them ni, ó su mí Mouth no fit talk wetin my eye don see, my eye don see When we start na togolo Back then, them dey jogodo Danfo driver polongo So I give them the koko, why me? Dey try me, why me?
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Phyno
- D’Banj