Since ’04

Album cover art for "Since ’04" by D’Banj

D’Banj - Rap, Nigeria

Since ’04

1 Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] Ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah (V-V-V-Vstix) I must greet you all specially [Verse 1] Bad boy since '04 I no know if you know, I no care if you notice I burn up with the OGs �gb� �c� k� n'iy�n Light up if you notice, light up if you know this Since Mo'Hits if you know this, flex if you hold cheese I dey ball, I dey throw trees [Verse 2] Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss Y'all niggas don't know me Na God grace wey dey, na God grace wey dey hold me Fine girls w�n w� m� S� f�n w�n, I'm in kalakuta trapping [Pre-Chorus] �m� �gb�n I get the right vibe wey dey turn you on W�n k� mi je b� �b� �ti �y�n I be the godfather Corleone (Yes, I'm the one) �m� �gb�n I get the right vibe wey dey turn you on W�n k� mi je b� obe �ti �y�n I be the godfather Corleone [Chorus] 24/7 Me I dey hustle for my raba So we go see later o (We go see later o) What God cannot do, what God cannot do �mi oni l� gb� �, �mi �n� l� gb� o (Emi �n� l� gb� o) 24/7 Me I dey hustle for my raba So we go see later o (We go see later o) What God cannot, what God cannot do M� oni l� gb� o, �mi �n� l� gb� o (Emi �n� l� gb� o, fi l�) [Verse 3] Aja �m� �p� t� gb�ra I been on my fastest chase, I been chasing my paper If it is about the mulah Anytime you call me up, I go come deliver They can't see what I see (Gba) So they can't know what I know Say na high coast, high sea Hmm, now they know they can't dami d�r� Aja, Bangalee ti gb�ra I been on my fastest chase, I been chasing my paper If it is about the mulah Anytime you call me up, I go come deliver [Pre-Chorus] �m� �gb�n I get the right vibe wey dey turn you on W�n k� mi je b� �b� �ti �y�n I be the godfather Corleone (Yes, I'm the one) �m� �gb�n I get the right vibe wey dey turn you on W�n k� mi je b� obe �ti �y�n I be the godfather Corleone [Chorus] 24/7 Me I dey hustle for my raba We go see later o (We go see later o, hmm, oce, mio gb�) What God cannot do, what God cannot do �mi oni l� gb� �, �mi �n� l� gb� o 24/7 Me I dey hustle for my raba We go see later o (We go see later o) What God cannot, what God can not do Em� oni l� gb� o 24/7 [Outro] I'm D'banj or Ski'banj as my Jamaican friends call me And I must greet you all specially Fi l�!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Peruzzi
  • D’Banj