Jolly Good Fellow

Album cover art for "Jolly Good Fellow" by Dammy Krane & Rock Steady & 2Baba

Dammy Krane & Rock Steady & 2Baba - Pop

Jolly Good Fellow

2 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] Listen Shout out to my downtown girl Na you be my long time girl Even though you come from the ghetto Shout out to my uptown girl Na you be my long time girl Even though I come from the ghetto I still be your jolly good fella [Verse 1: Dammy Krane] Caught up with your love in Abuja, Sulia and Halima Now they wanna show me dem believers But I got a crush on Faleela She don steal my heart since egbeda Away away, away away Now I'm singing onetanamera for where I dey, I swear I dey See I will never make you cry (cry) Stay with me all through the night (night) I will always do you right (right) We will build castles in the sky eh eh ah Girl don't you go away eh ah Spread down with some layer To the girls wey dey for area, make a nigga lose control [Chorus: Dammy Krane] Shout out to my downtown girl (oh yeah, oh yeah) Na you be my long time girl (oh yeah, oh yeah) Even though you come from the ghetto (ge, ge, ghetto) Shout out to my uptown girl Na you be my long time girl Even though I come from the ghetto I still be your jolly good fella Shout out to my downtown girl (downtown, downtown) Na you be my long time girl (downtown, downtown) Even though you come from the ghetto You still be my jolly good fella Shout out to my uptown girl (uptown, uptown) Na you be my long time girl (long time, long time) Even though I come from the ghetto (ghetto) I still be your jolly good fella [Verse 2: Rocksteady] Oh baby girl na you my heart desire One plus one na equal to two Me and you together In every kind of weather Girl you know me and you get along well You know we get along And I dey highs for your matter any day, any time girl Any day, any time Tonight, I'm gonna give it to you Give you love, tonight I'm gonna, give it to you Oya fimisere, fimisere, fimisere, fowosere, fimisere Fimisere, fimisere, fimisere, fowosere [Chorus: Dammy Krane] Shout out to my downtown girl (downtown, downtown) Na you be my long time girl (downtown, downtown) Even though you come from the ghetto You still be my jolly good fella Shout out to my uptown girl (uptown, uptown) Na you be my long time girl (long time, long time) Even though I come from the ghetto (ghetto) I still be your jolly good fella [Verse 3: 2Baba] See nothing do me, nothing do you girl yeah Lets try to be the best of our world It doesn't matter where you come from All that matters is where we heading to Let me the king of your kingdom You be the queen of my kingdom too Let's take it one step at a time, yeah Too much money without a dime, yeah I'm yours and you are mine girl eh Until the end of time (listen) [Outro] All of my island girls, we love you All of my mainland girls, we love you All of my Yankee girls, we love you All of my Ghana girls, we love you All my African girls, we love you All of my Carribbean girls, we love you All around the world, I love you All of my uni girls, we love you Awon hashtag, no filter, no filter This kind of love na no filter No filter, no filter I love you to all the smellos I no forget una o, one love Hehehe Ha ha ha ha ah aa a aa aa a a

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 2Baba
  • Dammy Krane
  • Rock Steady