No Other

Lyrics
[Chorus: Bella Shmurda] I only want you, no other no other girl say no other No other girl just my mother (ayayaya) I only want you, no other no other girl say no other No other girl just my mother just mother [Post-Chorus: Bella Shmurda] Oya ripim pom pom ripim pom pom baby Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa) Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa) Oya ripim pom pom ripim pom pom baby Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa) Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa) [Verse: Victony] Wetin you want? Shey na silver or gold You never see millions unfold o I no be small boy, I no be watagiri I no dey wear slippers dunlop Even mia khalifa I unfollow If I look another one Apollo Abeg make you release am Mama yo oo mama yo oo [Bridge: Bella Shmurda] Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny [Chorus: Bella Shmurda] I only want you, no other no other girl say no other No other girl just my mother (ayayaya) I only want you, no othеr no other girl say no other No other girl just my mothеr just mother [Outro: Bella Shmurda] Shebi na the love I dey see for your eyes I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side I want to dey your side Shebi na the love I dey see for your eyes I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side I want to dey your side Oya ripim pom pom ripim pom pom baby Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa) Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa) Oya ripim pom pom ripim pom pom baby Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa) Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Victony
- Bella Shmurda