Vision 2020 (Remix)

Album cover art for "Vision 2020 (Remix)" by Bella Shmurda & Olamide

Bella Shmurda & Olamide - Pop, Nigeria

Vision 2020 (Remix)

14.1K Plays

View Album

Lyrics

Bella shurmda yee Ye ye yee ID CABASA ye ye ye Ghetto where we hustle Vision 2020 Our government dem promise You know say boys go chop everyday we scamming Hmmmm All night no sleeping Mo ya'wo lowo lati I go Alaba I buy lappy Hustle for 6 months I nor get money Shout to my niggas wey dey sub for me A problem shared is a problem solved So I tell my nigga so we get them solved So we get them solved So we get them solved A problem shared is a problem solved So I tell my nigga so we get them solved So we get them solved So we get them solved Mama call me say chinedu is balling What are you doing son you are dulling 4 years in LASU is really nothing Better get that money son we are starving Omotena tell me say she don get belle My man papa must to nor hear I've been thinking ooo I've been thinking ooo I've been thinking No way Just want to see my friends in that Range Rover When I pull up in that phantom tell bitches game over Popping pills in a penthouse Chilling on that cold night Sukura like as she watch the poco dance ahan She in love with that lifestyle Bella shmurda Everyday me ganja Everyday me ganja ye ye Ghetto where we hustle Vision 2020 Our government dem promise You know say boys go chop everyday we scamming Hmmmm All night no sleeping Mo ya wo lowo lati I go Alaba I buy lappy Hustle for 6 months I nor get money Shout to my niggas wey dey sub for me A problem shared is a problem solved So I tell my nigga So we get them solved So we get them solved So we get them solved A problem shared is a problem solved So I tell my nigga So we get them solved So we get them solved So we get them solved Ye moti suffer Moti jiya bi ti diya Motun shaase ni madel kin le rowo di e Abo lo ja si Walahi I dey tell Ti lion ba gbe ina wo ju mi Mo ma dare Mo ma dare Oloun mo ma dare Mo ti loose mummy daddy Ewo ju mi eje Ewo ju mi eje Ejo ta la se Kilagbe Kilaju Tori a wan kan ta ma je now People dey tell me now I too dey braga I dey cut like dagger Life a na Gaga Ogologo Oma kana like ogbonna For winter or summer Mnmarama no slow down Won ko nipe mon para noni Fira re sinu bata mi Without money No tissue paper ti ama fi tamba ta ba su No soap to wash school uniform Ina ku A ma gba'we moju Ama jeba ta be ji Ilekun ile oro oun seun firigbo si Ti igara bata ba duro Iyen ko le dabo se That why I'm out here with my brothers hustling Yee Hustle till the top Won fe le mi ba Won ro bo oma re mi aluko but emi ko I thank God I nor fall I stand tall Bo badoo Bella shmurda Awon omo tan so Yeee Aje wole mi aje Owo wole mi owo Ire wole mi ire Ola wole mi ola Yeee Aje wole mi aje Owo wole mi owo Ire wole mi ire Aje wole mi aje Bella shmurda yee Ghetto boy Baddosneh Ghetto boy Aremo Gucci Ghetto boy Pocolee Ghetto boy Chris yaks Ghetto boy Ojosneh Ghetto boy LASUites Ghetto boy Ye ye ye ye ye yeye

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Olamide
  • Bella Shmurda