New Born Fela

Lyrics
[Verse 1] Used to the good life I never pray for the bad time You know money good sha Anything wey stress I no like sha No thank me don't mention I just wanna love you intentional (Love you Intentional) No pressure no tension I just wan love you exceptional (Love you exceptional) [Pre-Chorus] Motherfucking Babylon I no stop till I get enough I no wait my journey long Make the money full pass burdilon I no girl wey dey use toy I no care baby na your choice And I fit but you don perignon Nobody go run your marathon [Chorus] I be the new born Fеla Story teller, battery chargеr Baby pana, for my matter, use kayamata I know the matter, the matter don't matter I be naija don dada Baby sho wapa, emi kon fela Call me jigga, I no get dada Love my cigar, do re mi fa so Kalakuta ni mo wa sha Hello! [Verse 2] Oya kilotunfeso, abaso Kulukulu so, miogbowon Oya kilonso, mio ran wan Miolejo, mio bonto Gongo aso, kutupa awu Wangelewa tobarimi loru Ayen lo to barimi l'osun Kosewu na me go ball you [Pre-Chorus] Motherfucking Babylon I no stop till I get enough I no wait my journey long Make the money full pass burdilon I no girl wey dey use toy I no care baby na your choice And I fit but you don perignon Nobody go run your marathon [Chorus] I be the new born Fela Story teller, battery charger Baby pana, for my matter, use kayamata I know the matter, the matter don't matter [Outro] Jesu go to calvary No alawee, just for your sins Don't make me your enemy Many things I see, life koma easy
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Bella Shmurda