Holy Jah

Album cover art for "Holy Jah" by Bella Shmurda

Bella Shmurda - Pop

Holy Jah

0 Plays

Duration: 2:42

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya Ah-ya-ya, fine boy, Bella, aya Aya-ya [Verse 1] Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm) I no want stress, no worry (mm-mm) We all out here surviving (mm-mm) Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm) Dem go whine you, no panic (mm-mm) Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah [Pre-Chorus] Motivation or no motivation, the para dey body Switching my lanes with no indicator Make dem no spoil something (whoa-whoa-whoa) Cool my body pẹlu medication, I no dey see person Tori cana dey for me [Chorus] Holy Jah Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah K'anu rẹ follow me ṣa Holy Jah, ah-ah Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga F'ina rẹ cover me, ah [Post-Chorus] Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm) I no want stress, no worry (mm-mm) We all out here surviving (mm-mm) Evidencе, many vex, nitori economy Dem go whinе you, no panic Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah [Verse 2] Go shawty-shawty, go loco-loco Dance to the gbẹdu, porogodo Wetin you dey find for Sokoto Ọmọ, e fit dey your ṣokoto Issa lonely road, many don lose hope Person no fit know When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah [Pre-Chorus] Motivation or no motivation, the para dey body Switching my lanes with no indicator Make dem no spoil something Cool my body pẹlu medication, I no dey see person Tori cana dey for me [Chorus] Holy Jah Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah K'anu rẹ follow me ṣa Holy Jah, ah-ah Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga F'ina rẹ cover me, ah [Refrain] Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm) I no want stress, no worry (mm-mm) We all out here surviving (mm-mm) Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm) Dem go whine you, no panic (mm-mm) Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found