Pepper Soup

Album cover art for "Pepper Soup" by BasketMouth & Ice Prince & Duncan Mighty

BasketMouth & Ice Prince & Duncan Mighty - Pop, Nigeria

Pepper Soup

2 Plays

View Album

Lyrics

[Intro: Duncan Mighty] Faji dog still dey chop shit But na goat teeth con dey rotten Select rice comot am from your beans oh Because rice and beans e no be pepper soup Select rice out from your beans Select [Verse 1: Duncan Mighty] Dem no dey stand dey give woman bele oh (No be chice!) Unless you want am make she born ... But if you don't understand wetin I talk When NEPA cut big man light Him go call Fashola (Fashola) When NEPA cut that... light For night him go fix am back (fix am back) [Chorus: Duncan Mighty] If you see fowl wey dey bubble for night iyo That fowl him no pay him dues When life come dey show me pepper brother I carry the pepper do pepper soup So when life show you shege, show you pepper my brother Carry your pepper do your pepper soup [Verse 2: Ice Prince] See goat no dey chop dog food Dog dey like to dey chop goat Anytime wey you dey come through Dem go dey begin dey talk joke Your matter dey for everybody mouth My brother tell me whatsup though You go dey waka dey carry shoulder Shebi abi you be Jon Snow Nobody holy pass If your neighbor dey cut grass Omo, E mean say na the time for you to go carry your own cutlass At least no dey carry last Life no be waka pass My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass Open your eye, open your eye [Chorus: Duncan Mighty] When life come dey show me pepper brother I carry the pepper do pepper soup Life show me shege, show me shege, do me something I carry the pepper do pepper soup [Outro: Duncan Mighty] As you bite me for head, you no mind my hair Na so I go bite you for yansh, I no go mind your shit Person wey dey shit no dey smile oh I don go school come out, no money I follow akaraka of a high degree Faculty of AD and DD I no do assignment but practical na hit!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ice Prince
  • Duncan Mighty