Money

Lyrics
[Intro] Basket If I, If I do, If I, If I do, If I, If I do, If I [Chorus: Oxlade] If I do mistake get money People go sabi -who I be If I do mistake get money People go sabi -who I be For this on God [Verse 1: Oxlade] Na money be the root of all evil But na still money dey send person go school Money be the root of all badness But na still money wey turn OBO to baddest Na money dey commot person for single And when I get money I go fit drop my single Hmmm wele wele It's very simple So when I get the money all of them go fit to mingle Kirakita no dey get the power Na calamity dey make person dey sour I no say me I no get the power But when I get the rabba I go get all of the power [Chorus: Oxlade] If I do mistake get money People go sabi -who I be If I do mistake get money People go sabi -who I be For this on God [Verse 2: Efya] Hmmm ? [Chorus: Efya, Oxlade] If I do mistake get money People go sabi -who I be If I do mistake get money People go sabi -who I be For this on God (Duktor) If I do mistake get money People go sabi -who I be [Outro: Oxlade] I go dey spend, I go dey gazza oh I go dey spend everyday, I go dey gallo oh I go dey spend, I go dey tan na oh Come to the money, Come to the money
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...