LIsten

Lyrics
[Intro] It's Wande Coal Easy BM The tunes Basket Mouth Duktor [Chorus: Wande Coal] Tetiiiiii Teti nkan ti mo fe so na Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na oh Awulo niwaju oh [Verse 1: Wande Coal] Gbes Look at all the people wey dey look for me now Back then dem no dey look my -face I been no like am when anybody dey try to invade my -space That's why I no like to Tell them the story when I still dey hustle for lekki -phase Lekki phase one I'm a black diamond (I'm a black diamond) [Pre-Chorus: Wande Coal] Money long like ogologologologo Money long likе ogologo ogologo oh Yeah ehn Iskaba Awudat Money long likе ogologologologo Money long like ogologo ogologo oh Iskaba yeah Easy BM the tunes BasketMouth [Chorus: Wande Coal] Tetiiiiii Teti nkan ti mo fe so na Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na oh Awulo niwaju oh [Post-Chorus: Wande Coal] (Everytime I step out I go tear am go down) (Tear am go down) (Why dem a vex cos I tear am go down) (Why, Why she dey wan to dey bend am go down) (Why, Why she no like...) (Why, Why she no like...) Everytime I step out I go tear am go down Tear am go down Why dem a vex cos I tear am go down (Why) Why she dey wan to dey bend am go down (Why) Why she no like to dey wear am go down [Chorus: Wande Coal] Tetiiiiii Teti nkan ti mo fe so na Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na oh Awulo niwaju oh [Outro: Wande Coal] Everytime I step out I go tear am go down Tear am go down Why dem a vex cos I tear am go down (Why) Why she dey wan to dey bend am go down (Why) Why she no like to dey wear am go down Duktor
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...