Money

Album cover art for "Money" by 9ice & Wizboyy

9ice & Wizboyy - Pop

Money

0 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] (It's Cheepho on the beat!) [Chorus: Wizboyy] Ego le idi nma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command Ego le idinma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command [Verse 1: 9ice] Owo o ni pa mi Gbogbo ojo aiye mi, ni mon fi kawo Money no go kill me 'Cause na everyday, I dey count money If you get money like Dangote, I go admire you If you get money like Otedola, I go dey close to you If you con get money like Faranda, abi Mikе Adenuga I go marry you oh Ego money, ego monеy, kudi money Ego money, ego money, kudi money Owo ape kanuko [Chorus: Wizboyy] Ego le idi nma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command Ego le idinma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command [Verse 2: Wizboyy] Ofodu no wezine eh Ofodu wezedini poknos Ofodu na pasa siri Because of the way we dey chop our money By the time wey we blow And the place we dey go The main thing be say dem go sit down dey look As our train dey move Onye chineke ugo kwe zem Ima kwa na Wizboyy na 9ice no no mo [Chorus: Wizboyy] Ego le idi nma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command Ego le idinma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command [Verse 3: 9ice] Money wey dey trouble poverty Money wey dey disturb destiny Owo to n sanu fun awon aliyini oh Neyin olorun owo lo kan Owo a ma mu ni gboran Owo a ma to ni sona Owo owo a ma si ni lona Ti mi o ba lowo laiye Tebi tara mi a kojogbon [Chorus: Wizboyy] Ego le idi nma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command Ego le idinma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command Ego le idi nma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command Ego le idinma du le Ego le idi ma luoma Ewezuma chineke oh Omo na money be second in command Ewezuma chineke oh Ewezuma chineke oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 9ice
  • Wizboyy