We Must Groove

Album cover art for "We Must Groove" by 2Baba & Burna Boy

2Baba & Burna Boy - R&B, Nigeria

We Must Groove

0 Plays

Duration: 3:46

View Album

Lyrics

[Verse 1: 2Baba] Anyhow we be today No matter pressure wey dey Any obstacle on the way I go bulldozer am straight away Even if I get fever Or my landlord don dey craze As long as happiness dey my radar I no go fit complain I don't need to stop, to fly high, high I get natural high I don't need to think too much 'Cause thinking na problem, instead I reason solution For me-me to quit, for me-me to chill For me-me to flex and enjoy my life For me-me to give, without explanation For me-me to lead so e go be say- [Chorus: 2Baba & Burna Boy] We must groovе o, we go groove As long as your brain still dey function Wе go move o, we go move (Oya, tell dem) E no matter where you come from We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move [Verse 2: 2Baba] Oghene do, oghene do Osolobrugwe do o The only flesh and the bone The pot of life na your own eh Because I'm feeeling the tension Feeling with the pressure Dealing with different problems of life I know that everybody gat dem Big man or small man It doesn't matter if you are black or you are white See ya tell dem [Chorus: 2Baba & Burna Boy] We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move (Oya, tell dem) E no matter where you come from We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move [Verse 3: Burna Boy] Omo the party don start And the people dem no want us Their mendula so regular, regularly Step inna any party Check am you no go believe How we dey spend money Night until when the money Tell me wetin I go do, just to clear your eye Anyhow you think am Omo e no concern a guy How we dey spend money Not until when the money- Tell me wetin I go do Just to clear your eye-eye-eye, eye Anyhow you think am Omo e no concern me die, ah So make I just dey do Wetin I dey do If e no tell you Jeje ni ke wu No dey confuse You can't walk in my shoes No go shook your mouth for wetin no concern you Many thing dey happen but you don't have a clue Anything dem do, dem go start dey go Make you no go tell somebody say I tell you Let's just try to keep this shit between me and you [Bridge: 2Baba] I don't need to smoke to fly high, high I get natural high I no need to think too much 'Cause thinking na problem Instead I reason solution For me-me to quit, for me-me to chill For me-me to flex and enjoy my life For me-me to give, without explanation For me-me to lead so e go be say- [Chorus: 2Baba & Burna Boy] We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move (Oya, tell dem) E no matter where you come from See as she fine like mamiwater Omo see man-chester, see baka We go move o, we go move [Outro: Burna Boy & 2Baba] As we dey here dey jolly Snake swallow money Me sef dey jolly Next one na Monkey Dey here dey jolly Snake swallow money Next time dey jolly Next time na Monkey

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 2Baba
  • Burna Boy