Pako

Album cover art for "Pako" by 2Baba

2Baba - Pop

Pako

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Na so, na so, na so, na so Na so Okay now We don come again now We don come again We don come again Ehn Ehn Chai! [Chorus] If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh eh eh We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hands in the air, have no fear We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hand in the air, have no fear [Verse 1] Every parse guy Make una arise All dem we no arise We go kribotomize To be precise We go dey markanamise All men wey tries, you step upon me shoe size Realize we no come to terrorise This overnight, I just come to revolutionize Naija music sing it man, it universalise If you go achieve man, right in front of your eyes When the music on, I see the light We go keep it on till I see the sunrise We no go compromise So make you clear up for jaga-jaga I say everybody scatter scatter [Chorus] If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh eh eh We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hands in the air, have no fear We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hand in the air, have no fear [Verse 2] Make I tell you about the place wey we dey come from Person wey dey groove dey move the gum-gum Person wey dey dull dey dance with dem bum bum Person wey dey dance don feel like e dey burn Person wey dey peep dem always on the run Whether you ugly or you handsome Nobody go come dey ask you for some ransom Even if you like you go feel like you be don Everywhere you look, every single junction People dey happy dem just dey function Dem go dey holla oyi eh, to the song Person go dey craze, until the break of dawn Carry the craze from Naija to Jadon Mix am together in a peaceful kingdom United Nation, don't mention If your mouth dey smell, make you lick tomtom If you want to chuk, make you use condom No forget where you dey come from Ai! Na spoil we spoil, we no dey thief [Chorus] If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh eh eh We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hands in the air, have no fear We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hand in the air, have no fear [Bridge] I smell fun in the air Now tell me some good boy alright somewhere Everywhere I see party everywhere That means say no be small jolly we go jolly for this year Just close your eyes, fantasize, visualize It feels good to be pakolise Just close your eyes, fantasize, visualize It feels good to be pakolise 'Cause [Chorus] If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh If you good, you be pako o If you bad, you be suegbe eh eh eh We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hands in the air, have no fear We don come again We don come to scatter the place again We don come to make some funky noise again So throw your hand in the air, have no fear [Outro] Throw your hand in the air, have no fear Na so, na so, na so Chai! If you good you be pako o

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 2Baba