Omo No Dulling

Lyrics
[Intro] Listen Tututu Wey tututu whine it Yeah Hypertek, craze man Make we enter this place You know understand man Na so e dey be man Ok now man Ha Dammy Krane man (for the girls) Rocksteady man 2Baba man All of us join man, see [Chorus: 2Baba & Dammy Krane] Omo no dulling, looks like your body is calling Me sef, my body is willing Willing to be giving the thing your body wanting Omo no dulling, looks like your body is calling Me sef, my body is willing Willing to be giving the thing your body wanting I want your Coke bottle body now (omo no dulling) Got your figure 8 body now now now now Want your Coke bottle body now (omo no dulling) Got your figure 8 body now now now now [Verse 1: Rocksteady, Dammy Krane & 2Baba] Whining now Love the way that booty banging, ya Girl you got me going out of control With the way you dey whine am go bend down low ah Booty slamming, yeah Let's do the tutu twining now (listen) You ain't got no money take your broke yansh oh If you ain't got no money take your broke ass oh If you ain't got no money take your broke yansh oh Baby, bobo You see me, I see you (oya) You like me, I like you So tell me wetin you wan delay do Oya make we go carry go no dulling As I see you for estate you come do Me sef na wetin I come do Oya make we start to do the things we come do Because I don't want any falling See as I dey here so Na craze I just wan craze oh, ha If you came here without babe oh Respect yourself and lay low [Chorus: 2Baba & Dammy Krane] Omo no dulling, looks like your body is calling Me sef, my body is willing Willing to be giving the thing your body wanting Omo no dulling, looks like your body is calling Me sef, my body is willing Willing to be giving the thing your body wanting I want your Coke bottle body now (omo no dulling) Got your figure 8 body now now now now Want your Coke bottle body now (omo no dulling) Got your figure 8 body now now now now [Verse 2: Rocksteady] Whining now Love the way that booty banging, ya Whine that koko and sexy body Let dem know say you get the body Fine girl, no dull the body No dull the body No dull the body na So whine am fast for me, mama whine am fast Dance the azonto for me, mama whine am slow now [Chorus: 2Baba & Dammy Krane] Omo no dulling, looks like your body is calling Me sef, my body is willing Willing to be giving the thing your body wanting Omo no dulling, looks like your body is calling Me sef, my body is willing Willing to be giving the thing your body wanting I want your Coke bottle body now (omo no dulling) Got your figure 8 body now now now now Want your Coke bottle body now (omo no dulling) Got your figure 8 body now now now now [Outro: Rocksteady & Dammy Krane] Uhn, baby girl Let me see you go hard Yeah, I wanna see you go hard (hard) I wanna see you go hard I wanna see you go If you ain't got no money, take your broke yansh oh If you ain't got no money, take your broke yansh oh If you ain't got no money, take your broke yansh oh Baby, bobo Take your broke yansh oh Sister Spellz Ko le re body Dammy Krane for the girls 2Baba Rock Steady steady Hypertek things oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Dammy Krane
- 2Baba
- Rock Steady