Keep On Rockin HDV

Album cover art for "Keep On Rockin HDV" by 2Baba & Dammy Krane & Rock Steady

2Baba & Dammy Krane & Rock Steady - Pop

Keep On Rockin HDV

0 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] Yo Yo Yo Yo Yo Hahahaha (Remember this one, okay now, hehe) [Chorus: 2Baba] Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing (yes o) What I have is what I'm giving (ay, ay, ay) I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine [Verse 1: 2Baba] Chai! As I dey waka dey go Wetin dey happen na e funky show After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend o Come and party with my friends yeah Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, wey dey play, wey dey play dey go So police protection essential o Police protection go plenty eh Wey even if you ready, you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start to kolo Start to be feeling like a monkey eh Hey, chai, chai, like a donkey eh Jump and touch the ceiling eh Help to sing the singing eh I go spray una my money eh I go spread till the end of the party eh 'Cause this kind party, you know the gbedu dey go You no go know say some joint dey show This kind party no dey end o This kind party dey gots to pursue you eh Hey! [Chorus: 2Baba] Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine [Verse 2: Dammy Krane] Gbagaun, gbagaun, bring me down Na you dey make me dey sing sing well Liga ligali o, Dammy Krane Oun toh ba wu won ni kan so Dey play, dey faaji, the shayo dey go This kind party no need sponsor o Whine pon it, sit down pon it Shey you don jazz me like methacholines Ah, ko le re body o This kind dance dey dull for body o Emi, o kin paracetamol If you don tire you spray acetamol A du mole, koro mo gaa All I want for my birthday is a big booty dan I don get myself a partner And I do what I wanna [Chorus: 2Baba] Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine [Verse 3: Rocksteady] See me now Wey the people gonna run with a Hypertek drone Until longer day Make I see you party hard, party hard Till the early morn' mo, early morn' mo Eyin osho mo, oya esho mo lo Jo fun mi, jo fun mi Jo fun mi well o, well o Roll your waistline, roll your waistline roll that booty there o, there o See groove, see groove, see as e dey jello, jello When I see people dey happy, na so my body go dey well o, well o Na so my body go dey well [Chorus: 2Baba] Catch the vibe and get the feeling (oh yeah) Tell your man that you are willing (tell your man that you are willing) What I have is what I'm giving (what I have is what I'm giving) I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine (I say I really really really don't try, I say I really really really don't try, I say I really really really don't try) Catch the vibe and get the feeling (catch the vibe and get the feeling) Tell your man that you are willing (tell your man that you are willing) What I have is what I'm giving (what I have is what I'm giving) I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine (I really don't try, I really don't try) [Outro] Na so! Just catch the vibe, get the feeling Thank you very much, enjoy yourself, you're welcome, you're welcome

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 2Baba
  • Rock Steady
  • Dammy Krane