Keep On Rockin’

2Baba & Lil Seal & Natives (NG) - Pop
Keep On Rockin’
2 Plays
Lyrics
[Intro] Yah Hehe Yah Yah Yeah Yes o! Nothing dey happen! Catch the vibe, get the feelin' Yes o! Ehn ehn? Ehn? [Chorus] Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are willing Keep on rocking darling What I have is what I'm giving Keep on rocking baby I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine [Verse 1] Jay! As I dey waka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend o Come and party with my friends o Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the blood, and the blood dey go So police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready, you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start to kolo Start to be feeling like a monkey o Hey, jay, jay, like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help to sing the singing o I go spray una my money o I go spread till the end of the party o 'Cause this kind party, you no know when e dey go You no go know say some joint dey show This kind party no dey end o This kind party they must to pursue you o Hey! [Chorus] Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are willing Keep on rocking darling What I have is what I'm giving Keep on rocking baby I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine [Verse 2] Okay, as we plan before Na in we comot from gipsy o Hey, jai, check your time o The party dey start my end on the dot o You no fit afford to be late yeah Na we suppose to arrange the place o Hey kena, na true talk na you dey talk o I check my time for the thing, get e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 e dey knack o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey bore me o Oga friend, take the phone, make you call am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o 2Baba, no lele, he go sing the show But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God, we don reach the party o Just in time, which you tell us, dem start the show All the boys be the dem, dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro Make I start to dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o [Chorus] Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are willing Keep on rocking darling What I have is what I'm giving Keep on rocking baby I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine [Verse 3] See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonight Yeah It is allowed to get naughty in this plantation, tonight But you got, you got to do your God some glory Try to come without a gun Do your God some glory, try to come without a gun Get yourself a partner, do just what you wanna And do your God some glory, try to come without a gun Alright, uhn Catch the vibe and get the feeling Tell me your man that you are willing [Chorus] Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are willing What I have is what I'm giving I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are willing Keep on rocking darling What I have is what I'm giving Keep on rocking baby I really don't try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Lil Seal
- Natives (NG)
- 2Baba