Keep On Pushing

Lyrics
[Intro] (Listen!) Yeah eh Yeah eh, ay ay ay ay ay ay Yeah eh Oh oh, oh oh Yeah Let's live it man See [Chorus] I'll keep on pushing Pushing up ahead Up through all the way 'Cause my eyes are red, red, red I'll keep on looking Looking for the answers To all the questions Up in my head, head, head [Verse 1] Since I believe in the saying that they say that when you use your head well You go chop well well I also believe in the saying that they say that when you dress well well Dem go address you well well 'Cause, I like to be pushing this motor Believing like I'm winning the lotto You sef sabi no be so You want to live like a king na daso Shebi wetin I talk na the true oh I'm talking to you and you oh This life na one, no be two oh So here's what I'm gon' do oh [Chorus] I'll keep on pushing Pushing up ahead Up through all the way 'Cause my eyes are red, red, red I'll keep on looking Looking for the answers To all the questions Up in my head, head, head [Verse 2] Till the day that I go up Be pushing slow and steady, oh ah Make sure I'm ever ready o Even when I see something wey I never see before, oh Them no dey learn finish Nobody holy pass Nobody fit sabi finish Move on instead of reverse Shine your eyes in anything that you do So at the end you no go turn to mugu Face your own my own no concern you And no be the same thing wey we come here to do I work hard, I play hard ah in the party So if I was you oh Guess what I'm gon' do oh [Chorus] I'll keep on pushing Pushing up ahead Up through all the way 'Cause my eyes are red, red, red I'll keep on looking Looking for the answers To all the questions Up in my head, head, head [Outro] I believe in the saying that they say that when you work well well You go chop well well I also believe in the saying that they say that when you dress well Dem go address you well well well Eh Eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh Eh eh Eh eh Eh eh eh eh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- 2Baba