Jeje

Album cover art for "Jeje" by 2Baba

2Baba - Pop

Jeje

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Eey Ok naa Unto the matter Everything wey we do… Na Jeje , Na Jeje Na Jeje , Na Jeje Na Jeje , Na Jeje Na Jeje , Na Jeje See Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na Jeje , Na Jeje Na Jeje I dey do my thing Jeje Na Jeje , Na Jeje I dey do my thing I get Money I spend am well I get babe I dey use am well I get chiquito I dey spoil am well I get followers I dey follow them well The reason wey we dial Na to buy and sell But some people want to *** And na to quarrel and yell 99 problems na who you wan tell Na to do am Jeje Till the remaining of the day One time for your money Two time for your mind If you're feeling what am feeling Every with the feeling Yeah Arise and Shine I say One time for your money Two time for your mind If you're feeling what am feeling Continue do your thing-ing Yeah Arise and Shine See Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na Jeje , Na Jeje Na Jeje I dey do my thing Jeje Na Jeje , Na Jeje I dey do my thing Ok now Na wetin them go want make i do the show them sell No craze now Make I enter the place Make I start to dey spoil ground If I start e no go finish E no finish E no finish I swear now I swear now… Hehe I see you You see me too Na different different things we come here to do Some be Lawyer Some na doctor too Some na Minister Some na Labourer too And so… And so what Anything you do make u do am well Vulcanizer- Vulcanize well Senator- Senate am well Do your best make you no kill urself Live your life make you leave me rest Cause there's nothing wey you wan prove Hey! Hey! See Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na Jeje , Na Jeje Na Jeje I dey do my thing Jeje Na Jeje , Na Jeje I dey do my thing {Verse 3} Yee I dey feel like doing plenty things Na where i go start? Abi make i wear my Pon and Sapron things They be that From Festac Oju Elegba cruising Everything they want to be doing Everybody get their own mouth Them go talk wetin them wan talk Some go observe things Some go do things Some go dey critscize things Anywhere you dey Anywhere you dey! Anyhow e be Anyhow e be! You go like to Understand how e be And you go like to Tinyere anyi anya Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them I no dey like to dey show myself Na Jeje , Na Jeje Na Jeje I dey do my thing Jeje Na Jeje , Na Jeje I dey do my thing **************** They for don bring am The motor dey fly Them for don do am They say Superman dey We for don see am If to say we visit devil One time we for kpai am!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Boliji Beatz
  • 2Baba