Holy (Skit)

Album cover art for "Holy (Skit)" by 2Baba

2Baba - Non-Music, Nigerian Pidgin

Holy (Skit)

0 Plays

Duration: 0:16

View Artist

Lyrics

Yeah Me I get better things to talk about Than to come here come dey start to make mouth No doubt, when I finish you go look me like tout Nowadays sef, small things some people go start to shout Like when dem hear a story Wey dey bin clap my glory Dem go dey worry like say I promise dem says I too holy In fact Okoli, pass me the gboly

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found