Holy Pass HDV

Album cover art for "Holy Pass HDV" by 2Baba

2Baba - Rock, Nigerian Pidgin

Holy Pass HDV

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Hey, people be acting like they know it all Hey, ooh, people be acting like they know it all Hey, oh, ah eh, ay, people be acting like they know it all Oh oh ooh See [Verse 1] See this type of thing wey we dey feel Before you know you don the world dey start to kolo small I no go lie we feel these things for real Some people no believe am man even about them go down fall It's reality and you will see That it pays nobody To be feeling that they all and all Try to visualize what I feel And then I bet you what you see Would be a picture of a garden wall If you try to push am down Try to enter the town Try to see wetin dey happen around Na so them go dey bring you down Before you go know you go dey for six feet under the ground Eh [Chorus] Some be acting that they know it all But everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger No matter how long you live You can not learn it all You go only do your best because you no go fit do all If you want to criticize me, talk small small You no holy pass Eh, yarn small small Make you dey yarn small small Make you talk small small Talk small small Yarn small small Yarn small small Yarn small small Eh, eh [Verse 2] Some people when them see a wrong thing They will start complaining Until the complaining will turn into shouting Anytime they see a wrong thing They continue shouting Until the shouting turn into traditional shouting When them try to correct a thing They will start to thinking Until the thinking make the pressure start to set in Make them feel like outcasting The society them live in Because they lose them sense of belonging And they would try to push am more Try to open every door When negativity doesn't make it certain So when them try to stop the complaining And the shouting Them no go fit because e don be spiritual something People take advantage of the dream Because them realizing Say this people lost them spirit of fighting They will start to use them head Use am like dustbin All the problem of the nation Them be dumping, in them head Slavery will start to set in like Amistad Oya, I know say you seen the making And them try to do almost anything For almost nothing 'Cause them same people they need some fighting But the scavengers would bring them all And push them to the floor Start to collect all the people them belonging But like a goat that has been pushed to the wall We already ready start to do the bad thing So we a go run them down Run them all around, we a go chase them outta we town Over sabi, we go gun them down Before them go know Them go dey for six feet under the ground [Chorus] Some people be acting that they know it all But everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger No matter how long you live you can not learn it all You go only do your best because you no go fit do all So if you want to criticize me, talk small small You no holy pass Yarn small small Yarn small small Talk small small [Bridge] Chai, eh eh Eh eh eh eh Eh eh eh Eh eh eh Oh oh oh Eh oh Oh [Chorus] Some people be acting that they know it all But everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger No matter how long you live you cannot learn it all You go only do your best because you no go fit do all If you want to criticize me, talk small small You no holy pass [Outro] Ooh ooh ooh ooh ooh ooh You no holy pass yeah Nobody holy pass yeah Nobody holy pass Nobody, nobody

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found