Rara

Album cover art for "Rara" by Zlatan

Zlatan - Pop

Rara

0 Plays

Duration: 2:37

View Artist

Lyrics

[Intro] Niphkeys Top boy Kapaichumarimaichupako Ahn, oya [Pre-Chorus] Say wetin you want? She say "She want love" (Kilowi?) Love without money? O ni "Rara" O ni "Rara oh, sapa is not for me" Ahn-ahn, ko da rara She say "She want love" (What love?) Love without money? (Money) O ni "Rara" O ni "Rara oh, sapa is not for me" (Je n mọ) Ko da rara [Chorus] Ah Ugly boy see money The girls dem sawa (Dem sawa) Where love dey, money no dey E fit to sour (E go sour) Sleepless night, mo hustle paa Ka po mi le shaka (Ko shaka) Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi) Kilowi? [Post-Chorus] Ahn-ahn Oya, say Tell me who no like better things Moto wey no like mechanic Snitch wе no like dey cash (Je n mọ) Shoppеr wey no like the Gucci (Astala, astala) Oya, say Tell me who no like better things Moto wey no like mechanic Snitch we no like dey cash Shopper wey no like the Gucci Oya, say, say [Verse] I just wanna ball I just wanna flex Live my best life Zero tolerance for stress She say "Money for hand, her back for ground" Oya where your aza?, make I spoil your account Jẹ ki n f'owo ba ẹ shere, my baby, my baby Gbẹ nu si bi bayi, je'a jete, je'a jete Before you [?] ready do soapy Na [?] get money dem be like [?] She be saying "She want love, she want care, she wan cuddle with money on top" E mi ika, mo fun jẹ Pepper there with jara on top [Pre-Chorus] Say wetin you want? She say "She want love" Love without money? O ni "Rara" O ni "Rara oh, sapa is not for me" Ko da rara She say "She want love" Love without money? O ni "Rara" O ni "Rara oh, sapa is not for me" (Je n mọ) Ko da rara (Ayi) [Chorus] Ah Ugly boy see money The girls dem sawa (Dem sawa) Where love dey, money no dey E fit to sour (E go sour) Sleepless night, mo hustle paa Ka po mi le shaka (Ko shaka) Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi) Kilowi, jẹ n mọ, jẹ n mọ Astala, astala [Outro] Tell me who no like better things Moto wey no like mechanic Snitch we no like dey cash Shopper wey no like the Gucci Timijay on the track

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Zlatan