Lifestyle

Lyrics
Big Vibes Ayy-ayy, yeah-yeah oh, yeah-yeah oh My lifestyle dey give dem wahala oh My lifestyle dey give dem wahala oh, uh-uhn Moku �, mm-mm yeah-yeah-yai kolo I no fit hide solo, I no fit hide solo My lifestyle dey give dem wahala oh My lifestyle dey give dem wahala oh Uh, my lifestyle dey give dem wahala oh M� y�n s�k�, moch�� s�r� Tell me why dem con dey para They want make my food turn sour But still I say Asante sana Tiob� s'�yin, k'�l� s'�w� �, uhn Say dem wan try to kill my ginger They wan cut my liver, but only money make me shiver Say I go call my dealer Dem wan try to kill my ginger They wan cut my liver, but only money make me shiver Say I go call my dealer It's a lifestyle, that's how we roll Sexy baddies w�n m� k�mi � All these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo) When we step outside, they already know K'�w�n fine girls, w�n m� d�mi l'�hun All these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo) Say we been looking fly when we step anywhere Do that thing wey dey make me dey vex All these people wan make I rest If I 'gree for dem, make I bend Do that thing wey dey make me dey vex Looking fly when we step anywhere All these people wan make I rest If I 'gree for dem, make I bend, uh-uh Kele dey my convoy All these people think say I be some boy Na why dem dey come for me But if dem see me, dem dey run from me Uh, kele dey my convoy All these people think say I be some boy Na why dem dey come for me But if dem see me, dem dey run from me Uh, my lifestyle dey give dem wahala oh (wahala) M� y�n s�k�, moch�� s�r� (s�r�) Tell me why dem con dey para (para) They want make my food turn sour But still I say Asante sana Tiob� s'�yin, k'�l� s'�w� �, uhn Say dem wan try to kill my ginger They wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make I rest) Say I go call my dealer (If I 'gree for dem, make I bend) Dem wan try to kill my ginger (do that thing wey dey make men dey vex) They wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make I rest) Say I go call my dealer (If I 'gree for dem, make I bend), uh, uh-uhn Big Vibes Boombah
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Zinoleesky