Call of Duty

Lyrics
[Intro] Oya, oya, drink Drink garri whether ya brain go come down I dey smoke Igbo Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm Niphkeys [Verse 1] I be person pikin, I get feelings too My mind is split in two, I love you but I love Simbi too Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo See me, God I knew it too So many other guys wan chill with you [Chorus] Now I just want to marry her Wan buy her designer Check your window, ka ri ra It's been like four days, ta ri ra I don upgrade, my terminal Two shorties, ma pami na You know say me I sabi na Her song is sweet like Ribena Mummy and daddy njo, boy and girls njo Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal Anywhere me I go, say dem love my flow Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn [Post-Chorus] I be inside playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving too I am guilty [Bridge] She think all I want is sex, and it doesn't make her upset Girl you have to bring your friends 'cause they all have to meet my friends And we have a show by ten, so we have to leave by then Who I be?, dem no get idea, "cause I no dey too show myself [Chorus] Now I just want to marry her Wan buy her designer Check your window, ka ri ra It's been like four days, ta ri ra I done upgrade, my stamina Two shorties, ma pami na You know say me I sabi na My song is sweet like Ribena Mummy and daddy njo, boy and girls njo Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal Anywhere me I go, say dem love my flow Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn [Verse 2] Ahn, ahn Poltergeist, me I sneak up on you Me I no fit give up on you I be make I use ninja Baby ma bami ja [Outro] I be inside playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving too I am guilty Timmyjay on the track
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Zinoleesky