I No Be Ashawo

Lyrics
Still the peace ambassador Yemi Sax Hey This how we do it Sax Records This how we do it right here This sporty club y'all This sporty club y'all You don see me coming Because you see me in the club As I dey sip my drink Friday to Sunday Chilling with my chicks You go come to dey start to dey hear my addition A reality I've been at my chick's Because I don dey run with big big boys We don dey deal with big big bucks Too many [?] E no mean say, I be ashawo I no be ashawo I no be ashawo I no be ashawo I no be ashawo Na you be ashawo Na you be ashawo Na you be ashawo Na you be ashawo As I step into the club, all the boys dem dеy hide One to step, see omogеs be size Some of them are new, and some na my height I no be playboy eh, I can beat my chest See all the girls in the club dem dey call me honey Me sef I dey call them honey See all the chicks in the club dem dey call me honey o Me sef I dey call them honey My name na Yemi Sax, omo I don soji I dey make all the girls to dey shake their body All the boys in the club, make you hold your baby Make we pop champagne, make we sip some Bacardi Thank God it's Friday Today na my birthday Because all the girls too dey flex eh E no mean say, I be ashawo Because you see me in the club As I dey sip my drink Friday to Sunday Chilling with my chicks You go come to dey start to dey hear my addition A reality I've been at my chick's Because I don dey run with big big boys We don dey deal with big big bucks Too many [?] E no mean say, I be ashawo I no be ashawo I no be ashawo I no be ashawo I no be ashawo Na you be ashawo Na you be ashawo Na you be ashawo Na you be ashawo Bad belle leave me alone Me I wan floss Anyhow e be, I go carry my bros We are una dey when I enter boss Now you dey vex, you want to boss Story don change, I don elevate See as everybody just dey call my name To all my fans, make we jubilate o Oh na na, oh no If I like, I can do it like this If I like, I can do it like that Ti ba se ba yi ara muru da Ti ba mu ba yi ara muru da If I like, I can sing like this If I like, I can blow my sax Ti ba se ba yi ara muru da E no mean say Yemi Sax na ashawo Because you see me in the club As I dey sip my drink Friday to Sunday Chilling with my chicks You go come to dey start to dey hear my addition A reality I've been at my chick's Because I don dey run with big big boys We don dey deal with big big bucks Too many [?] E no mean say, I be ashawo I no be ashawo (I no be ashawo) I no be ashawo (I no be ashawo) I no be ashawo (I no be ashawo) I no be ashawo (I no be ashawo) Shey na you be ashawo (na you be ashawo) Why you dey call me ashawo (na you be ashawo) E no mean say (na you be ashawo) E no mean say (na you be ashawo) E no mean say because I dey spend my money (I no be ashawo) E no mean say because I dey (I no be ashawo) E no mean say because you dey (I no be ashawo) Say e no mean say because you dey (I no be ashawo) E no mean say because you dey (na you be ashawo) E no mean say because you dey (na you be ashawo) Na who be ashawo? (na you be ashawo) Say na who be ashawo (na you be ashawo) I no be ashawo Yemi Sax me I no be ashawo
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Yemi Sax